Ayra Starr – Commas Lyrics 2024
Ayra Starr – Commas Lyrics 2024
DOWNLOAD AUDIO HERE
This Is the official Lyrics By Ayra Starr Her new official single track of the year, you can read it here if you found any mistake you can contact us and submit the original version of it using our Contact Us Form.
Intro
(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah
Verse 1
Na which kind life were I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh
Pre-Chorus
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me
Chorus
Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I’m allergic to sokuso I’m not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability on gbona Everything na connection I’m not ready for confusion, oh
Verse 2
Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go Fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone
Pre-Chorus
Barbados, Havana, living life See my fire burning bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you kiant fool me (Oh)
Chorus
Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I’m allergic to sokuso I’m not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability on gbona (On gbona) Everything na connection I’m not ready for confusion (Confusion)
Outro
Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, commas Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, commas
Join Our Social Media:
WhatsApp Group, Follow Our Facebook Page, Join Our Telegram Channel